Jump to content


Forum Hook Up


5 replies to this topic

#1 dramatik

    African Hip Hop King

  • Members
  • 1,197 posts
  • LocationNigeria

Posted 26 September 2006 - 02:49 PM

Whats Happenin peepl....abeg u guys shuld vissit d forum'or u all waqnna tell me dat dere aint n African Slang..

#2 F

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 65 posts
  • LocationRoCC City*Haven Of Ravens*

Posted 28 September 2006 - 01:17 PM

yo dee wetin day happen..u don comot for jay town?...guys neva hear from you since?....sha holla me i don change number..
08034366723
Posted Image
Posted Image

i Share Beef like breakin Ramadan Fasts
i blast befo dey cast,das d only way thugz last

#3 hooddie

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 181 posts
  • Locationphc

Posted 08 April 2007 - 12:00 PM

if na american slangz forum.....my foolish naija peeps full there...
all bcoz dem wan show off say dem do GES100 for school..... :oops: :oops: :oops: :x :x :x :x :x :x
but our dear african show is running with no audience to support it....
abeg i dey call out the real headz wey sabi say na africa here hiphop been start from
make una cum represent una father land....
e no go hard for ikwerre man to cum build house ontop ur papa land....settle you with a bottle of beer.....


9JA STAND UP AND REP THIS CORNER.....
DON'T LET UR PPLE DOWN.....
dont get me wrong oh....i no dey beg anybodi.....
coz dem no dey tell pikin say blind man no dey see road.....
make una use una head.....
am out...


dramatik....kip up the gud work....
bring more drama to this room abeg...
atleast a support from the host is sumthing.....
"Real" is for the Keeps, Fuckin' is for the Kicks......
faggot a55 nigguhz.......plz fck off

#4 dramatik

    African Hip Hop King

  • Members
  • 1,197 posts
  • LocationNigeria

Posted 18 January 2008 - 11:05 AM

Long time a gwan and people nor dey hook up on dis forum i mean look who dem come give d forum popular guy like me and una nor wan hang out...jus kiddin happy New year people

#5 dramatik

    African Hip Hop King

  • Members
  • 1,197 posts
  • LocationNigeria

Posted 09 October 2009 - 10:16 PM

Nna Men.. e don tay o.....this slang angle don dey archaic wit code..which wab for all dafrica guy man sef?

anyhow sha boyz r nt smiling..keeping d forum alive na d job when dem give orejinal naija boy

i go dey try

#6 Shun J

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 43 posts

Posted 08 June 2010 - 03:02 PM

no lie i did the english classes form childhood. it was up to me to bring it up to standard with my own reality. so i pick out the most intresting parts of the language and string em together to make what i think are the most intuitive forms of my expression. watch my space homes.





1 user(s) are reading this topic

0 members, 1 guests, 0 anonymous users