wetin dey wetin dey happen?...why una nor dey try as in hoop on dis forum,abi Africans no get yarns again abeg tell me,bcos me i nor undastand...abeg make d forum "LIVELY"!!!!!!!!!!!!
"As i dey see am for We Continent"
Started by dramatik, Jul 23 2006 02:42 PM
6 replies to this topic
#1
Posted 23 July 2006 - 02:42 PM
#2
Posted 25 July 2006 - 11:30 AM
my guy... no be say we no like the forum, but the koko be say most cats nowadays like battle pass anything. e come be like say dem no send other things. i go suggest say make u, as a mod here, create awareness for the other forums. start up some kind of "slang-ing" cypha, come post d link for Naija forum.... see whether bobos no go represent.
anyhow ma guy, nothin dey pa!!! NAIJA 4 LIFE!! who do anyhow go see anyhow, abi!! peace! :wink:

after the storm, comes a new dawn!
#3
Posted 25 July 2006 - 03:02 PM
abi i go see whether ur suggestion go work...make i 1st arrange the every...N.I.G baby!
#4
Posted 21 October 2006 - 05:10 PM
why u no go wan arrange.....anyway , my yansh dey scratch me
no be sey i get craw craw ohhhh
but na say soap dey expensive nowadays
even dud oshun don sky
bimbo na the next alternative
no be sey i get craw craw ohhhh
but na say soap dey expensive nowadays
even dud oshun don sky
bimbo na the next alternative
#5
Posted 19 December 2006 - 07:42 AM
konko_below said:
my guy... no be say we no like the forum, but the koko be say most cats nowadays like battle pass anything. e come be like say dem no send other things. i go suggest say make u, as a mod here, create awareness for the other forums. start up some kind of "slang-ing" cypha, come post d link for Naija forum.... see whether bobos no go represent.
I co-sign this ish...I reason wiv Konko on this one...
They take they clothes off they body to cover they mind
they naked bodies then face reality with a mind so blind...Ghostic Teknik

#6
Posted 19 December 2006 - 06:59 PM
Ghostic said:
konko_below said:
my guy... no be say we no like the forum, but the koko be say most cats nowadays like battle pass anything. e come be like say dem no send other things. i go suggest say make u, as a mod here, create awareness for the other forums. start up some kind of "slang-ing" cypha, come post d link for Naija forum.... see whether bobos no go represent.
I co-sign this ish...I reason wiv Konko on this one...
I CO-SIGN TOO.
#7
Posted 26 February 2008 - 02:13 PM
this forum supposed dey correct but he bi like say, them no send am cos no popular demand on this zone, he be like say the cats wey them be moderators dey sleep on duty or he be like say them are wack like wacko
1 user(s) are reading this topic
0 members, 1 guests, 0 anonymous users