ma bros them make we show all this pple dem for d rest of afrtica say na naija niggies get the best slang after al na naija na im b de king of african hiphop so make we show them say any wchic way dem choose to go we go shw them say we go flo pass
keepin it real
lets talk naija...
Started by patrick oparah, Feb 20 2005 04:38 PM
4 replies to this topic
#1
Posted 20 February 2005 - 04:38 PM
hey y'all i jaus wana say that african hiphop is da bomb and y'all should go for it. peace
#2
Posted 22 December 2005 - 02:25 AM
yup men i have not really seen any other african artist that holding it out some need to go back to gospel or what ever they call that shhhh i never knew other african countries rap too :lol: :evil:
#3
Posted 27 December 2005 - 10:13 PM
wetin dey happen?, all man dey hail o! ma 9ja boyz no dey even block these forums sef!
#4
Posted 03 December 2008 - 04:28 AM
Ye don't u promote kak,i meen tgake a dug,.
hi guyz. im back but? but not that person i use to be. just wana let u know all the guyz that i have insault. im sorry. im a change man. so u guyz can call me. Snow.Bone . peace guyz.
#5
Posted 03 December 2008 - 04:28 AM
Watin 4u
hi guyz. im back but? but not that person i use to be. just wana let u know all the guyz that i have insault. im sorry. im a change man. so u guyz can call me. Snow.Bone . peace guyz.
1 user(s) are reading this topic
0 members, 1 guests, 0 anonymous users















