Omo boys na wetin i do una wey una wan kill me with flow/
abe una de show sey no love for de game flow/
see make we talk man to man we go sabi our self/
but if e' no work we go nak dem our heads/
nami dey rock dis thing do am befo befo/
i dey patient boku with the right impression /
to rule you when i get de right comotion/
awo boys take am easy every pass na depression/
but ma own go come de be like de bomb shell........
OMO BOY'S NA WETIN I DO UNA?
Started by ROGERS A.K.A GEEMONEY, Feb 12 2005 04:17 AM
5 replies to this topic
#1
Posted 12 February 2005 - 04:17 AM
"Who's got d skill,who's got d battle"
'none is greater,my words grow bigger"
got it for much bigger,
doper than most punk ass niggaz"
'none is greater,my words grow bigger"
got it for much bigger,
doper than most punk ass niggaz"
#2
Posted 15 February 2005 - 03:15 PM
SO U BE NIAJA PIKIN
HOLA BACK
HOLA BACK
///AM TOO UNDERGROUNG LIKE A PAIR OF FOOT PRINTS //
#3
Posted 18 February 2005 - 11:16 PM
OMo boy wetin you think sey i be ,abi you think say nijja we no dey keep am real ne abi na wetin?ma flow na just out of misery of poor man ikpiki....(o boy no think say i dey poor i be Geemoney i've gat doo nigga)so make we sidon yan, fix nu shit wey we go take kpai those clowns wey dey think say na dem be the bomb,i mean why una even allow me dey battle dem panthan only me?o boy e'no jell at all.........
"Who's got d skill,who's got d battle"
'none is greater,my words grow bigger"
got it for much bigger,
doper than most punk ass niggaz"
'none is greater,my words grow bigger"
got it for much bigger,
doper than most punk ass niggaz"
#4
Posted 19 February 2005 - 08:02 PM
Omo
Thanks say u sabi bodi
i almost hit ur car like Tetuila
well infana imoro if u break loose
Thanks say u sabi bodi
i almost hit ur car like Tetuila
well infana imoro if u break loose
Who JAH give MIC! let no man contest
#5 Guest_kronik_*
Posted 20 February 2005 - 12:41 PM
geemonkey u bi naija? ah i no know
any how hola bacc am good!!!!!
any how hola bacc am good!!!!!
#6
Posted 25 February 2005 - 11:16 PM
GOOD NIGGAZ ,NOW CHECH ME IN DA BATTLE ROOM.HOLLA RIGHT AWAY.
"Who's got d skill,who's got d battle"
'none is greater,my words grow bigger"
got it for much bigger,
doper than most punk ass niggaz"
'none is greater,my words grow bigger"
got it for much bigger,
doper than most punk ass niggaz"
1 user(s) are reading this topic
0 members, 1 guests, 0 anonymous users













