Jump to content


9ja people make una hear dis!!!


10 replies to this topic

#1 dramatik

    African Hip Hop King

  • Members
  • 1,197 posts
  • LocationNigeria

Posted 05 December 2004 - 09:57 AM

me as i dey so
things nor dey safe foo my end again ooo
armed robbers ine mess me up tight for my hood
nowadays i dey sleep wit one eye open
traez na my witness im flash me when robbers dey raid my neighbor abeg
oooo make OBJ try do sumthin abeg!!!!!

#2 trae_z

    African Hip Hop Soldier

  • Members
  • 464 posts
  • LocationAbuja, Nigeria

Posted 16 December 2004 - 11:44 PM

my bad that i flashed/when the robbers were tryna stash cash/
but thank God it's all good/and that i can see the stuff u're doing on blogspot dude/

got ur back dogg.Naija for life!!!


dramatik said:

me as i dey so
things nor dey safe foo my end again ooo
armed robbers ine mess me up tight for my hood
nowadays i dey sleep wit one eye open
traez na my witness im flash me when robbers dey raid my neighbor abeg
oooo make OBJ try do sumthin abeg!!!!!

Life is all about changes/be cool about it and elevate like the sages/

http://traedays.com

#3 dramatik

    African Hip Hop King

  • Members
  • 1,197 posts
  • LocationNigeria

Posted 17 December 2004 - 12:59 PM

thanx dawg
no matter what worse
i go still dey bust
whether robbers or touts
i nor fit close my mouth

#4 daslasher

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 56 posts
  • LocationHouston , Texas

Posted 25 March 2005 - 04:17 AM

and u say u no get money for gsm , na flash u dey flash
I got my name from battling cats who never heard
you cant use a mic to kill me , I was born dead
http://www.acidplanet.com/artist.asp?so ... 716&T=1565

#5 markedos

    African Hip Hop Soldier

  • Members
  • 490 posts
  • LocationLagos

Posted 25 March 2005 - 06:08 AM

but it's now 15bucks for a minute
still na flash u dey flash...
omo naija flash on jare, na d way!
...and THE WORD was made FLESH...

#6 cb

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 69 posts
  • Locationjand

Posted 16 May 2005 - 03:25 PM

abi we go dey ask which way???
when the government no wan give us our pay
all man go dey hussle to no avail
obj!...obj!.... some fools go dey hail
while the masses go dey suffer dey feel the pain.




big up to y'all
ma naija dawgz
one luv y'alll
prepp!! preppp!
safe

#7 dramatik

    African Hip Hop King

  • Members
  • 1,197 posts
  • LocationNigeria

Posted 02 November 2005 - 05:56 PM

yo wha gwan peopel...wats wit proffesor Linkin and Jogodo?

#8 dizo

    Member

  • Members
  • PipPip
  • 24 posts
  • Locationjos,nigeria

Posted 27 January 2006 - 10:26 AM

4 say i get choose for d matter of my nationality ,I SWEAR 2 GOD I FOR STILL CHOOSE NIJA.Cuz lak 419 squad talk am na D best land.
MAD PROPS 2 PROLIFK& TREAZ.[/b]
well i guess this forums are meant to bring us to know how discussions can bring about knowledge of our diversities and openions...1-afro!

#9 brotherhood

    African Hip Hop Newbie

  • Members
  • 5 posts
  • Locationlagos, nigeria

Posted 27 January 2006 - 11:35 AM

HELLO!
this is brand new style in music industry, you have never ear this b4, its a brand new style from the BROTHERHOOD, its hot and fresh strictly AFRO'TOQ, watch the new video on MBI, MITV, AIT, STV, NTA, it is called "my story" let me fell how you fell about it proudly Nigerian 2 d bone :) :( :oops:

AFRO'TOQ Music from the BROTHERHOOD (a redifination of Afro-hip hop, its a brand new revolution, forget the situation, feel the innovation, believe in the new generation couse we re biulding a ONE NATION)

#10 abbeymum

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 80 posts
  • LocationAso-Rock Naija

Posted 01 February 2006 - 01:49 AM

Nice video.. I've watched it... Keep it sparking BRODAHOOD
I'm a big gorilla wit it, killa wit it .I make it hot, mothafuckas freeze up when I come through I might smile and say whats up but I don't fuck with you niggas. *OBJ*

#11 abbeymum

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 80 posts
  • LocationAso-Rock Naija

Posted 01 February 2006 - 01:50 AM

Nice video.. :roll: I've watched it... Keep it sparking BRODAHOOD :lol:
I'm a big gorilla wit it, killa wit it .I make it hot, mothafuckas freeze up when I come through I might smile and say whats up but I don't fuck with you niggas. *OBJ*





1 user(s) are reading this topic

0 members, 1 guests, 0 anonymous users