When I open my mouth
truth commot like bird for air
I wear drealocks for my mind
While you de wear am for your hair
Who fit compare?
Who fit be more selective?
my rhythm is moist
I penetrate
without contraceptives.
Receptive are my senses
Analytical my mind state is
Powerful my icon
I commot my body
Leave am rested
So I fit shine like dat diamond necklace
for your throat
Living Oyibo dem breathless with this scope
American go begin talk say: "That shit is dope!!"
But no be dem talk say Africans no de use soap?
You see..
Na me be the 'i' for your chemistry
The el ow vee ee
Reciting rhythms and rhymes
that have been hidden for timmmmmmmmmme
And ages
Now I give them to this generation born
From predictions of ancient.
The stout drinking area Daddy
High-life feeling happy
Naija fit play your game
Deciphering hieroglyphics again and again
With results against the grain
So I go talk am only once
I Came To Take The Pain!!
With the Hand like Michael Caine
And like Majek Fashek
I go Send Down the rain
And rinse away your shame
Because if you no sabi by now Divine Purpose is my name
And the motherland is where I came
Insane I no be, for me this poetry no be game
And if I was born Oyibo I will be exactly the same
Spitting words from the grave of the living plains
We call Africa
The mental mafia have hijacked our individual self-esteem
Put us inside straight-jacket with debt and false beliefs.
When we deny the world the real African in you and me
We deny ourselves the right to live how we were made to be.
Naija takes a stance.
Started by Naija, Oct 13 2004 02:56 PM
4 replies to this topic
#1
Posted 13 October 2004 - 02:56 PM
Wonders shall never cease.
#2
Posted 21 October 2004 - 04:50 AM
Much luv to you on this peice...Infact, I read this one and was motivated enough to post Nigerian Glory. 8). Wher in Naija u from?! Me, I be igbo boi.
Believe it or not, but Naija will survive~1~
Believe it or not, but Naija will survive~1~
#3
Posted 21 October 2004 - 11:00 AM
i feel u like
say i put my hands for ur toilet
men u ill
xprexxx ur feeling..
men i gat to time i for drop some kind free style
abi ibo boi sef
so where u from
hola back
say i put my hands for ur toilet
men u ill
xprexxx ur feeling..
men i gat to time i for drop some kind free style
abi ibo boi sef
so where u from
hola back
///AM TOO UNDERGROUNG LIKE A PAIR OF FOOT PRINTS //
#4
Posted 21 October 2004 - 07:52 PM
hey stan for a ninestein fan u better get ur lines right. it's: i dey feel "UR SHIT" like say i put hand for ur toilet. :D naija, nice flowing. peace out.
stan said:
i feel u like
say i put my hands for ur toilet
men u ill
xprexxx ur feeling..
men i gat to time i for drop some kind free style
abi ibo boi sef
so where u from
hola back
say i put my hands for ur toilet
men u ill
xprexxx ur feeling..
men i gat to time i for drop some kind free style
abi ibo boi sef
so where u from
hola back
#5
Posted 22 October 2004 - 04:16 PM
Fellas
'nuff luv for the comeback on this piece. Manoozy, Nwa nnem! Inspiration is what we do for each other o. Afam bu Nzubechukwu (Zube for short). I hail you. Stan, anyi bu indi Igbo, Nwa nnem! Ndi ewoo! Trae_z my brotha!!! You de peep this one from the start! I hail u!
Na wa o'
Lets spit some poetry up in this place.
'nuff luv for the comeback on this piece. Manoozy, Nwa nnem! Inspiration is what we do for each other o. Afam bu Nzubechukwu (Zube for short). I hail you. Stan, anyi bu indi Igbo, Nwa nnem! Ndi ewoo! Trae_z my brotha!!! You de peep this one from the start! I hail u!
Na wa o'
Lets spit some poetry up in this place.
Wonders shall never cease.
1 user(s) are reading this topic
0 members, 1 guests, 0 anonymous users












