Jump to content


pidgin english,, no disses,, just a little sarcastic flow,,


  • You cannot reply to this topic
No replies to this topic

#1 eljodi

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 111 posts
  • LocationPort harcourt

Posted 03 October 2009 - 10:38 AM

oboy we don enter d place,, we no dey court but dis one na case,, me na wallpaper men be screen saver,, men be dope while me be razzler,, i be genuine una dey smoke ordinary paper,,
no be jet li wey film trick dey,, na be jackie chan wey dey fite dey play,, i no fit shout ma voice don crack,, my pipe don rust,, my pidgin flow dey flop,, no dis me sha na ur thread u go drop,,if me na elevator then u na stair case,, me na big fruit while u na nutcase,,
no be say na new concept as i we do,, fuck a sibe 4 d ish cuz dem is getin screwd,,





1 user(s) are reading this topic

0 members, 1 guests, 0 anonymous users