No be small thing. Dem don ban bike for ph. Now man no fit move for GRA again. Man no fit waka again because of dis rubbish. E dey like film because them dey make this startrek! Abi na by force to enter motor? I no fancy the thing at all. I jus say make i tell una my mind!
Dem Don Ban Bike 4 Ph
Started by ik-sl!ck, Jan 02 2009 04:58 PM
No replies to this topic
#1
Posted 02 January 2009 - 04:58 PM
I know am DOPE but homie dont PUSH me!!!
The punchline kid, even amnesia patients wont forget that
www.reverbnation.com/ikslickbixf
The punchline kid, even amnesia patients wont forget that
www.reverbnation.com/ikslickbixf
1 user(s) are reading this topic
0 members, 1 guests, 0 anonymous users












