Well,if it aint 02:oohrs to kick off and my Liverpool fans don they shake....Yes OO!! Everton Is going down...abi una nor know Our new Record...11 wins away from the Bridge(Premiership Record) so ANelka dem make it happen...
Quote
If you know say you dey support chelsea make i hear you say UP BLUES