niger slangs 4 life!!!!!![nigerian slangs]
#41
Posted 21 December 2005 - 08:40 PM
this no be battle forum, wetin dey shack u
because u think say you be Slim shady
go chop nyash!!! nonsense and ingredients
#42
Posted 04 January 2006 - 09:58 AM
Boggie1 said:
this no be battle forum, wetin dey shack u
because u think say you be Slim shady
go chop nyash!!! nonsense and ingredients
ah buggie shut da fuck up
i diss any murderfucker dat stands on my way
if u aint get a fuck off i'll smack u 2 day
u know u r a burster,
u aint know hustler,
the next time u gonna see my poster will be will i'll b beating u like a moster.
men fuck u,u get me
i say fuck y'al murderfuckers,
fuck stan,fuck boggie,and all those dat in this forum
#43
Posted 26 January 2006 - 06:01 PM
nothing dey pa.
http://www.myspace.com/therapaddicted
http://www.members.s...om/therapaddict
#44
Posted 28 January 2006 - 10:47 AM
Excuse me Miss, em sorry did I call you Lady
I am fly while your ar..se is Dumb like a Day old Pigeon
I'll take back to Naija and Eat you Up with Pidgin
Coz I no Send you But if you Lee I go Mend You
You No be Iron, Even If you be I go bend You
Learn Ur Lessons and Dont Direct Unhealthy'Beef' to All
Yall couldn't cook a HOT Song if YOU slept in Kitchen
Rugged Without 'Ehen' Be Like Prayer Pastor Say with "Amen"!
Fuk Ur Best Rapper! ask Me? and I'll say that Again
ALBUM OUT SOON!
#45
Posted 05 February 2006 - 10:06 AM
#46
Posted 17 March 2006 - 11:51 AM
dis na d forum where we dey sample our langua skillz
kenb abeg wetin b ur email....i dey gbadu ur style,but i no dey razzle u sha :lol:
i dey feel all of una,specialy ma homie dramatik(keep it real men!)
who wan show im small talent...make e f*@k wit me..... :evil: !
e no go eazy 4 ezekiel oh!
b4 u beef me abeg shyne ur eye well well o... :shock: !
GWG TILL I D..I..E..!
#47
Posted 25 March 2006 - 03:10 PM
#48
Posted 27 March 2006 - 07:04 AM
#49
Posted 28 March 2006 - 02:58 PM
"santa cruz"-dis na when person jus dey post you as in last last...dat na when im dey put you for "santa cruz"...english translation-this is when someone keeps prolonging issues...
#50
Posted 18 December 2006 - 06:29 PM
Kenb,I dey feel you but I no understand this one wey STAN skeleton just dey jump comot from im body...make una help am...it is really getting serious,the thing no dey stop...
9JA for lyf jaré
they naked bodies then face reality with a mind so blind...Ghostic Teknik
#51
Posted 19 December 2006 - 12:52 AM
#52
Posted 19 December 2006 - 04:46 PM
#53
Posted 08 April 2007 - 11:45 AM
where dis chick dey sef (kenb).....e don tey wey u start this thread.....now u don allow lamerz cum steal ur needle...
to all ma 9ja brodaz....abeg make una kip this thread str8...no twist allowed...
naiaj na we own...make we rep am to the fullest...
make we proudly fly the G-W-G well......
anybody there?
i dey wait oh!
faggot a55 nigguhz.......plz fck off
#54
Posted 11 April 2007 - 05:45 PM
you hooddie, i see say you be PH boy... una get some mad slangs for dat side.
#55
Posted 11 April 2007 - 06:52 PM
shalams/ashilente/skete/ashilangba/gbovo/kpom/mamuski/ajunana or ajumaji/ashana/scrobo scroyon...LOL
#56
Posted 11 April 2007 - 07:25 PM
#57
Posted 26 October 2007 - 01:24 AM
check out!!! ruggedmanonline.com!
#58
Posted 26 October 2007 - 01:30 AM
check out!!! ruggedmanonline.com!
#59
Posted 10 December 2007 - 08:03 PM
NOTHIN DO YOU
they naked bodies then face reality with a mind so blind...Ghostic Teknik
#60
Posted 17 December 2007 - 04:51 PM
1 user(s) are reading this topic
0 members, 1 guests, 0 anonymous users













