Jump to content


niger slangs 4 life!!!!!![nigerian slangs]


62 replies to this topic

#21 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 25 November 2004 - 03:03 PM

wetin dis guy dey try to dey yarn self! :roll:
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#22 dramatik

    African Hip Hop King

  • Members
  • 1,197 posts
  • LocationNigeria

Posted 05 December 2004 - 09:54 AM

nuthin dey happen for this forum sef
men 9ja people wetin dey?
as per make we dey yarn pidgin dat one na beef
bcos no be every 9ja born fit rap pidgin u kode
so free dem if dem no fit yarn wit u kenb
hottest 9ja female on african hiphop

#23 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 20 December 2004 - 07:38 PM

bobs i still dey.. i been get admission .. but any how...
why i no dey see una for battle zone sef.. only dramatik..
and some peepz.. men ..SHOW YA SEF//


go my links go drop like..BATTLE WITH 4 BARZ.. and the rest.. abeg!!
represent NAIJA............................. :x
///AM TOO UNDERGROUNG LIKE A PAIR OF FOOT PRINTS //

#24 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 09 February 2005 - 11:14 AM

dramatik said:

nuthin dey happen for this forum sef
men 9ja people wetin dey?
as per make we dey yarn pidgin dat one na beef
bcos no be every 9ja born fit rap pidgin u kode
so free dem if dem no fit yarn wit u kenb
hottest 9ja female on african hiphop
make mi no cos drama enter ya life o! who bin yarn you say niger peeps no dey yarn 4 pidgin?if na so people go dey sing 4 broken? tuface 4 no sell now! but like my one of my faves too shot talk na dem sabi if dem no wan make we shine na dem sabi! meanwhile i dey try build this topic no just carry bad belle spoil am o! respect! :arrow:
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#25 naztik

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 70 posts

Posted 10 February 2005 - 03:49 PM

ooo boi my broz and sista this na ur boi wey they 4 dublin.. i dont forget sabi speak for pidgin. but una go yarn me now.
how naiga they. how them girls they.. how is OBJ. is till they see the old papa 4 ait news, oh boi they guy don big. he don shop money wel wel.

god go save us sha. the 2morow of nig they for our hands oooo

n.i.g forlife.
they keep the site for fire.

#26 Omoyajebu

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 44 posts
  • LocationHouston, Tx

Posted 06 March 2005 - 08:39 PM

Dey no know say 4+1+9=15 :shock:
One Naija skill equals to 15 others
Naija Hiphop wails hard,rocks hard,living hard
Ma lo teri sii :twisted:
Run thing all my wild emmcee
Peace out!!!! :arrow:

Who JAH give MIC! let no man contest

#27 markedos

    African Hip Hop Soldier

  • Members
  • 490 posts
  • LocationLagos

Posted 10 March 2005 - 06:43 PM

omo naija, na wetin dey whither for this kuban?
Me i dey game for typical naija slang
But e be like say some ppl dey bend d issue
d main levels for here b say make we dey feel our street yans
Kenb u too bam, enuf gboza for u and d patience wey u get.
I no quick code say dis kain koror dey if not i for don dey connect u here since.
Anyway, i hail all my naija bros and sis dem.
Make una try hail back o!
...and THE WORD was made FLESH...

#28 lordmuzuzu

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 165 posts
  • Locationsportscity surulere where shit never endz

Posted 22 April 2005 - 10:38 AM

young stan;ur forum abi wetin u call am??????u dey craze 4 head..just becos u start a topic make am ur forum?.....anyway sha..just wan holla at ma 9ja ppl...no long thing but plenty things dey happen ooooo...no mind 2face...naija jagajaga....
EMANCIPATE YASELF FROM MENTAL SLAVERY..NONE BUT OURSELVES CAN FREE OUR MINDS

#29 youngrob

    African Hip Hop Soldier

  • Members
  • 481 posts
  • LocationU-Town, SouthSide~ 9ja

Posted 22 April 2005 - 06:19 PM

Young Rob in da house

see the way all of una dey talk about babes
when you wan take form your clique
and for u lord muzuzu u be big fool for wetin u talk
Don't Even try to do that........If u don't wanna be that cat.......chased up in the tree......cuz I am me.

GET RICH -Young Rob
Shanty Town Squad

#30 obifromsouthlondon

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 145 posts
  • LocationLondon

Posted 06 July 2005 - 11:29 PM

everywhere monkeyface put head naija pikin dey kwata. una no dey rest :) ?

I jus say make I see wetin dey happen for inside here and hail everybody. b4 I waka wey the babes dey now? na so so man full ground. Abeg anybody from Enugu dey this forum?

#31 imtyte

    African Hip Hop Newbie

  • Members
  • 3 posts
  • Locationhouston,tx

Posted 29 August 2005 - 09:17 PM

hey y'all,
i havent hear'd pedgin english 4 years now.it's always cool to connect with your roots.can any one hook me up wit nigerian music(new ones)they have to be tyte!ill appreciate it.im out
ill be the best in all i do,and ill not let anyone take that 4rm me.ripples baby!!!!!!

#32 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 19 September 2005 - 07:43 PM

sorri oh i just take off small but i don full ground now how una dey 9ja peeps i know say una dey me i still dey. wetin dat guy dey yarn sef say no babes u no seriose wetin me i be?
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#33 lordmuzuzu

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 165 posts
  • Locationsportscity surulere where shit never endz

Posted 29 September 2005 - 05:50 PM

nothing do you.....u no get wound.....u dey work for rugged????? :)
EMANCIPATE YASELF FROM MENTAL SLAVERY..NONE BUT OURSELVES CAN FREE OUR MINDS

#34 abbeymum

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 80 posts
  • LocationAso-Rock Naija

Posted 18 October 2005 - 02:41 AM

Kenb, i think u don take cover?... whre de rest day....make una no let the fire stop burning oooo.








9ja too dirty.. i go leave here and apply for Cammeroon Visa oooooo :roll:

#35 shady

    Member

  • Members
  • PipPip
  • 18 posts
  • Locationbenin city

Posted 24 October 2005 - 11:46 AM

stan u aint ill,
men fuck u,u u think u be self,
uand ur bloody crew just try battle me.

#36 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 24 October 2005 - 12:13 PM

shady said:

stan u aint ill,
men f*ck u,u u think u be self,
uand ur bloody crew just try battle me.

U AINT TITE I SAY IT AGIAIN
COZ U CAN MAKE U MOURN LIKE NIGERIANS OVER THE 1ST LADY :evil:
OR MAY BE PUT UR WHOLE FAMILY ON BELLVIEW AIRLINES AND FUCKING CRASH DEM TO DEATH...................................
HA HA .. TOOOOOO ILLL..TOOOOO EVIL.. :evil:
NOW U WANNA REGERT
///AM TOO UNDERGROUNG LIKE A PAIR OF FOOT PRINTS //

#37 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 24 October 2005 - 12:15 PM

shady said:

stan u aint ill,
men f*ck u,u u think u be self,
uand ur bloody crew just try battle me.
FUCK U

FUCK U

FUCK U

FUCK U

FUCK U

FUCK U
:evil:
///AM TOO UNDERGROUNG LIKE A PAIR OF FOOT PRINTS //

#38 abbeymum

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 80 posts
  • LocationAso-Rock Naija

Posted 25 October 2005 - 03:14 AM

Stan... yeeehhhh... u wicked ooo
I go commot pally wid u ride away.






God bless 9ja ,SUmBODY HALLOW ( amen )

#39 Guest_AddictiveSoul_*

  • Guests

Posted 01 November 2005 - 12:16 PM

:shock:

Damn...somebody teach me...
lol

:arrow:


#40 shady

    Member

  • Members
  • PipPip
  • 18 posts
  • Locationbenin city

Posted 21 November 2005 - 12:44 PM

men fuck u
u know am bout 2 str8 up dissing u
i spit my rhymes on u,u can say am beefin u
am d desert eagle i place u in my view
remember y'al mum was a whoe,cuz she was one dude i really love 2 fuck in the ass
my punchline makes u shivers 3 ur spine
none of y'al punks rock this forum like i grind
cuz am a gangster, u deer not move me
use a wanster,u write wat u see in a gangster movie
u not my hommie,u can't ever fuck wit me





1 user(s) are reading this topic

0 members, 1 guests, 0 anonymous users