niger slangs 4 life!!!!!![nigerian slangs]
#21
Posted 25 November 2004 - 03:03 PM
check out!!! ruggedmanonline.com!
#22
Posted 05 December 2004 - 09:54 AM
men 9ja people wetin dey?
as per make we dey yarn pidgin dat one na beef
bcos no be every 9ja born fit rap pidgin u kode
so free dem if dem no fit yarn wit u kenb
hottest 9ja female on african hiphop
#23
Posted 20 December 2004 - 07:38 PM
why i no dey see una for battle zone sef.. only dramatik..
and some peepz.. men ..SHOW YA SEF//
go my links go drop like..BATTLE WITH 4 BARZ.. and the rest.. abeg!!
represent NAIJA............................. :x
#24
Posted 09 February 2005 - 11:14 AM
dramatik said:
men 9ja people wetin dey?
as per make we dey yarn pidgin dat one na beef
bcos no be every 9ja born fit rap pidgin u kode
so free dem if dem no fit yarn wit u kenb
hottest 9ja female on african hiphop
check out!!! ruggedmanonline.com!
#25
Posted 10 February 2005 - 03:49 PM
how naiga they. how them girls they.. how is OBJ. is till they see the old papa 4 ait news, oh boi they guy don big. he don shop money wel wel.
god go save us sha. the 2morow of nig they for our hands oooo
n.i.g forlife.
they keep the site for fire.
#26
Posted 06 March 2005 - 08:39 PM
One Naija skill equals to 15 others
Naija Hiphop wails hard,rocks hard,living hard
Ma lo teri sii :twisted:
Run thing all my wild emmcee
Peace out!!!! :arrow:
#27
Posted 10 March 2005 - 06:43 PM
Me i dey game for typical naija slang
But e be like say some ppl dey bend d issue
d main levels for here b say make we dey feel our street yans
Kenb u too bam, enuf gboza for u and d patience wey u get.
I no quick code say dis kain koror dey if not i for don dey connect u here since.
Anyway, i hail all my naija bros and sis dem.
Make una try hail back o!
#28
Posted 22 April 2005 - 10:38 AM
#29
Posted 22 April 2005 - 06:19 PM
see the way all of una dey talk about babes
when you wan take form your clique
and for u lord muzuzu u be big fool for wetin u talk
GET RICH -Young Rob
Shanty Town Squad
#30
Posted 06 July 2005 - 11:29 PM
I jus say make I see wetin dey happen for inside here and hail everybody. b4 I waka wey the babes dey now? na so so man full ground. Abeg anybody from Enugu dey this forum?
#31
Posted 29 August 2005 - 09:17 PM
i havent hear'd pedgin english 4 years now.it's always cool to connect with your roots.can any one hook me up wit nigerian music(new ones)they have to be tyte!ill appreciate it.im out
#32
Posted 19 September 2005 - 07:43 PM
check out!!! ruggedmanonline.com!
#33
Posted 29 September 2005 - 05:50 PM
#34
Posted 18 October 2005 - 02:41 AM
9ja too dirty.. i go leave here and apply for Cammeroon Visa oooooo :roll:
#35
Posted 24 October 2005 - 11:46 AM
men fuck u,u u think u be self,
uand ur bloody crew just try battle me.
#36
Posted 24 October 2005 - 12:13 PM
shady said:
men f*ck u,u u think u be self,
uand ur bloody crew just try battle me.
U AINT TITE I SAY IT AGIAIN
COZ U CAN MAKE U MOURN LIKE NIGERIANS OVER THE 1ST LADY :evil:
OR MAY BE PUT UR WHOLE FAMILY ON BELLVIEW AIRLINES AND FUCKING CRASH DEM TO DEATH...................................
HA HA .. TOOOOOO ILLL..TOOOOO EVIL.. :evil:
NOW U WANNA REGERT
#37
Posted 24 October 2005 - 12:15 PM
shady said:
men f*ck u,u u think u be self,
uand ur bloody crew just try battle me.
FUCK U
FUCK U
FUCK U
FUCK U
FUCK U
:evil:
#38
Posted 25 October 2005 - 03:14 AM
I go commot pally wid u ride away.
God bless 9ja ,SUmBODY HALLOW ( amen )
#39 Guest_AddictiveSoul_*
Posted 01 November 2005 - 12:16 PM
Damn...somebody teach me...
lol
:arrow:
#40
Posted 21 November 2005 - 12:44 PM
u know am bout 2 str8 up dissing u
i spit my rhymes on u,u can say am beefin u
am d desert eagle i place u in my view
remember y'al mum was a whoe,cuz she was one dude i really love 2 fuck in the ass
my punchline makes u shivers 3 ur spine
none of y'al punks rock this forum like i grind
cuz am a gangster, u deer not move me
use a wanster,u write wat u see in a gangster movie
u not my hommie,u can't ever fuck wit me
1 user(s) are reading this topic
0 members, 1 guests, 0 anonymous users














