Jump to content


niger slangs 4 life!!!!!![nigerian slangs]


62 replies to this topic

#1 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 24 June 2004 - 02:15 PM

bros/sistas,
abeg somebody dey hear pidgin for here?e be like saydis na di section wey fela for participate proper,becos i feel like say niger people no dey lego or gbadu de yarn wey den dey scatter for here!abeg niger bros make i no kukuma forget di sweet sistas dem,as dem janded people dey talk abeg who dey feel me yarn small!! 8)
waffi guys wey uno dey!!!!
[raeson]
:arrow:
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#2 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 25 June 2004 - 11:56 AM

how far! :shock:
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#3 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 25 June 2004 - 02:45 PM

oooo boy!!! :shock:
i no no say naija hommies they block this site ooooooo
any how sha we go de burn dey go.....................solo
bobs!..
i don cut out....................... :arrow:

#4 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 06 July 2004 - 04:24 PM

anyhow sha me i still de expect say naija homies for don de burn dis kin site topic wey dey very eccential and eh critical to de survival of naija slangs but for where all of una dey form effezzy!!!!
anyway stan my guy you try small try to de block my yarns small small i go de reply wellu wellu
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#5 princep2k4life

    African Hip Hop Newbie

  • Members
  • 5 posts
  • LocationLagos, Nigeria

Posted 07 July 2004 - 08:42 PM

wetin dey shele 4 niger?? dis na prince.p rap per4min artiste here oooo..

u won feel me or feature me 4 ya tracki, then email me 4 princep2k4life@yahoo.com

ok my ppl stay humble and make u no fumble ok.
NO 23A ADEBOYE SOLANKE STREET OFF ALLEN AVENUE IKEJA LAGOS NIGERIA

#6 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 08 July 2004 - 04:31 PM

princep ma guy i go find time holla you small but as i dey so na kishi i de find first no worry ma guy shey na your address be dis i go seeyou
:P
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#7 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 09 July 2004 - 05:22 PM

KEN B..
NO VEX OOO
SHE U BE BOY ABI U BI GIRL......... :?
COZ U DEY ANSWER PRINCESS

MAKE WE DEY FALL IN THOSE FREESTLYE ZONE..... LYRICAL PLAY OFFS
MAKE WE LET THEM KNOW SAY NIAJA HIPHOP FANZ GET SKILLZ
COZ ONE GUY WON KPAI ME FOR FREESTLY BATTLE......

STANLEY.......
REPRESENTING... PPL..OKOMAIKO..LAGOS
STANCLEF@YAHOO.COM

#8 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 09 July 2004 - 05:30 PM

SOMTHING JUST COME MY MIND
:!: WE FIT FORM CREW OO
ABI HOW U FEEL
ME .KEN B.AND PRINCE2..................


#9 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 12 July 2004 - 06:05 PM

mumu dey worry u abi stan?you see princess and you come dey ask if i be girl or boy? i be girl! anyhow eh we be group now niger group but tdis kind site sef i dey require patience small as reply no dey come sharp sharp! :lol:
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#10 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 12 July 2004 - 07:39 PM

o boy!!
u bi girl
i dey trip for u oo
mail me now!!1
stanclef@yahoo.com
so we fit talk about our clique wey we go form online!!1
word..............

#11 trae_z

    African Hip Hop Soldier

  • Members
  • 464 posts
  • LocationAbuja, Nigeria

Posted 12 July 2004 - 10:39 PM

uhm dis una click sef na wah oh! anyway enjoy urself..what's the internet for, making friends, socilaizing etc of course. peace out.
Life is all about changes/be cool about it and elevate like the sages/

http://traedays.com

#12 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 27 August 2004 - 06:27 PM

we be click now u no know before
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#13 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 08 October 2004 - 12:14 PM

oboy una just forget nigger slangs cos say i go youth service?wetin?wey stan my guy? you dey block dis site agein so?sorry i bin no dey! but i don land again i don finish camp make we take block again shey ma guys? 8)
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#14 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 13 October 2004 - 01:36 PM

ebi like say ju people full here o!
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#15 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 21 October 2004 - 11:28 AM

WHO U CALLING JU
I AM ILL .. AS TRAZ GO
DROP SOME RHYMES ON MY FORUM
BATTLE WITH ONLY 4 BARZ
///AM TOO UNDERGROUNG LIKE A PAIR OF FOOT PRINTS //

#16 stan

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 298 posts
  • LocationLagos..NIGERIA

Posted 21 October 2004 - 11:33 AM

kenb said:

ebi like say ju people full here o!

watch ur mouth son
or u get ran over by a tractor
///AM TOO UNDERGROUNG LIKE A PAIR OF FOOT PRINTS //

#17 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 03 November 2004 - 03:56 PM

well na ju person dey see wetin in soppose do but in dey ignore,sha stanno try me for lyrics ma guy wait make i get time to browse! eh!
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#18 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 19 November 2004 - 02:33 PM

hey stanno ma guy you no kuku ma like ur heritage shey! you no no say even rap na proper heritage im be, abi you no no say na culture dem dey call am, make una de yarn for pidgin asper say anyway sha i don talk am say follow follow people full dis site una wan copy anything wey oyingbo bring una no dey checkout una own originals[just like aba market suff] anyway me i be proper niger person i no dey fake, and lots of people say i fine as i dey! i no no for una![wetin rap call copy catz na him una be]
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#19 kenb

    Advanced Member

  • Members
  • PipPipPip
  • 48 posts
  • Locationnigeria

Posted 19 November 2004 - 02:37 PM

niger people to dey like to dey form fake levels i no dey gbadu people wey be like dat sha! me i don yarn!
african princess!!!1
check out!!! ruggedmanonline.com!

#20 Knifebutcher

    African Hip Hop Regular

  • Members
  • 112 posts
  • LocationSouth Africa

Posted 23 November 2004 - 03:26 PM

i never knew u bways can keep it real coz ya hommie's down here dey dunno shit busy selling crack and spattin ibo.They full in Hillbrow like chickens :lol: :lol:





1 user(s) are reading this topic

0 members, 1 guests, 0 anonymous users